Chicago born, Grammy awards winning rapper kanye West is at it again, him don write he own bible no be joke oh, dem dey buy the bible $20 for djand already for the bible ehn any where wey den mention "God" na "Kanye or Yeezus" dey there, he replaced God's name with his the 37-year-old rapper sees himself as the musical saviour,
No comments :
Write comments