Wednesday 8 April 2015

Three young boys kidnapped by House help


Na wa oh, na all this kind thing we wan dey hear,  no be joke oh, na so we watch the other video where the house help dey knack the small girl now another one don happen


House help wey dem bring to come work for house kidnap the boys, nobody know where dem dey dey, aneg if any body get info one kain  one kain make him alert person seethe message wey the family send for bottom.....



"Our children Aderomola Orekoya, 11 months, Adedamola Orekoya, 4 years and Demola Orekoya, 6 years are missing! The house help only resumed yesterday, took the kids out at 8am this morning and never returned. What kind of heartless person will do this to a family? Please help us, our hearts are broken, we’ve cried and cried so much, we don’t know what to do anymore. Please if you see these kids kindly call this numbers 08052062117, 09098097935.” "



No comments :
Write comments