Sunday 12 April 2015

Winner of Rivers State Governorship Election 2015 (WIKE)




















The two main men for the matter, i no say una go dey wait , but to wetin we dey observe so, e be like say na Wike go carry am oh, i just dey talk sha,, he won in many local Govt. areas, 11th April was a significant day , although it wasn't all that smooth in some areas lives were lost, properties and all, still the election had to carry on, so finally which person the cap go fit na ???










































click here

No comments :
Write comments