Monday 18 May 2015

Photos: Tiwa savage's baby shower


























Na so we see am oh, when our Me'le (mama) born us that year, we no know wetin be baby shower,  na oyibo people dey do all those one, but now the matter don change no be play,Tiwa savage do her own for boat, if the pikin come get mamin spirit now dem go complain,  hehehehe, na joke oh, 









































































No comments :
Write comments