Monday 1 June 2015

Is it over between Meekmillz and Nicki Minaj

       



















     

















Yes oh, na so the matter be, we dey observe one or two from Nicki Minaj and her guyman Meekmillz, dem just dey post post some kain tins wey we no understand, e be like say na breakup something, we never know sha, make we dey observe dey go, na so the matter be, no be joke oh.


2 comments :
Write comments