Tuesday 29 September 2015

Photos:Flood in Eagle Island Port Harcourt Rivers state




Dem been talks say flood go happen this year, people been no reason am much, until i waka go jam this one, so i dey wonder if na this one be the flood wey dem talk say go happen, this pictures were taken in Eagle island Port hacourt Rivers State, where residents woke up this morning with their rooms filled with water, i even interview one of the resident, but stay tuned i go upload the video later make una see am,  but view more pics below
ame>















But wetin dey funny me pass na even with the flood and water, home boys still dey 'dab' dey ball.. na so the matter be sha.. 

No comments :
Write comments