Friday 2 October 2015

Throw back song [Cure my craze by Frank d'nero ft. Timaya]



Okay hmmm how do i start this?, after a couple of years, after bumping and rocking to this song in various parties i kinda did forgot what a monster track this joint was. wait first i don dey yarn too many grammar make i relate with una, i been go cut my hair i hear the song play for person phone, i shock i come dey like 'shuuuuuuu' this jam still dey i been wan download am but i forget, so as i dey dey blog today dey listen radio dem cum play am for radio as i hear am, i find am sharp sharp the jam go well scarra that year. so na im i wan use as this week 'throw back song'  na so the matter be no time oh, their father left leg.. download  make u feel am jare nothing do you....

[DOWNLOAD HERE]

No comments :
Write comments