Monday 13 April 2015

Kanye West show ends, as the rapper jumps in a lake























The thing be say ehn, Kanye west dey always do things wey dey make person talk, na so him enter stage collect mic from taylor swift hand, recently him release him own Bible wey dem dey call am yezzus christ for inside,




kanye west get show for one place for djand wey dem dey call Armenia,, him perform so-tay him jump enter water, police gots enter the matter, but finally the show close and the crowd come commot, na only 6songs him perform last last.... na so the matter be oh, no be joke oh.

No comments :
Write comments