Sunday 12 April 2015

Rapper Nelly arrested for Drugs Charges


Oh boy, e don happen again , dem don arrest Nelly for drug matter for one place wey dem dey call Tennessee for djand, no be small thing oh, na 11th April the matter happen, the police wey stop him motor say igbo(marijuana) dey smell for the motor dem be five wey dey the motor(tour bus) dem nab all of dem for the matter oh, to add pepper for the matter dem come still see gun join the igbo sef, no be small thing oh, if care is not taken na Sanko (jail) your man dey see so oh.. no be joke oh

Free Retweets

No comments :
Write comments