Thursday 9 April 2015

Suge Knight fires his attorney, in other words suge knight don sack him lawyer

Na so the matter be, baba suge knight sack he lawyer on Wednesday  for one robbery case wey dem dey try tidy, them accused suge knight of stealing a camera after the gbege wey him get with one celebrity photographer, 


























No be only that one sef, dem also charge am with another case, say him jam two people with motor say one die for inside on Jan 29 , the matter still dey go on sha, 

No comments :
Write comments