Saturday 11 April 2015

Whats up with Peter and Lola okoye


wetin dey sup between Psquare Peter and him omote' na? we dey observe say dem dey post post pic for Instagram dey yarn tins wey be like say dem dey quarrel


After she knack this pic, come talk some kain tin put, not very long, peter fall out with him own too, na so we see am oh, no shaking sha we still dey observe the marra
na the one wey peter knack be this,


No comments :
Write comments