Monday 6 April 2015

Wiz khalifa and Amber rose spends Easter together




















After going back and forth on their affair, recently Amber rose admitted that she misses Wiz Khalifa, so nothing spoil as them and their pikin groove the easter together, na so e suppose dey sha last last,
and with the way TMZ talk say dem dey  show their love ehn, e be like say their matter go fit click oh.

No comments :
Write comments