Saturday 16 May 2015

Photos: Edo state cult clash



Mehn no be small tin oh, recent confraternity clash in benin city Edo state shows dead victim being buried by members, una dey see am na, confam the blue berret wey dem wear


No comments :
Write comments