Wednesday 20 May 2015

Photos: Fans reaction after seeing Beyonce pour $20,000 champagne in a hot tub


Yes oh , na so the matter be, beyonce in a new video dey pour people house rent and school fees equivalent for bath tub, men come dey parra for the matter no play oh, see wetin people for twitter talk


no be joke oh, shey una don see am




No comments :
Write comments