Na so me sef see am oh, Bovi get accident no be joke oh, but nothing do am sha, na wetin him yarn be this
"Out of hospital, hale and hearty! Just an injured left eye! Last night was nearly the end. On my lane jejeli and this guy Rams into me at an intersection. Carry my car dump for side walk like small pikin wey no dey hear word. I was sure I had been blinded and broken my hip. First thoughts were my family, my debtors of since last year and my jokes wey some people go just thief! But as usual, Godwin!!! When your life flashes before your eyes, it's like that missed call you never heard ring."
No comments :
Write comments