Yes oh, make una observe this mama, 58years old oh, and she still go well no be joke oh see wetin seh dey yarn
'I’ve had all sorts of approached by men. I’ve had notes left on my windscreen.
'Once when I lived in a flat and there was scaffolding up outside a guy climbed up and left a note on my bedroom window. It said: “I’d love to wine and dine you” but I didn’t take him up the offer.
no be joke oh, na so the matter, wetin una reason
No comments :
Write comments