Friday 19 June 2015

Video: Beyonce dancing to NTA network news























no be joke oh, watch this video if you no laugh, then you sadist. i dey tell you eh, shey bi una know that beat wey dey play before NTA  news start, beyonce dey dance and e enter beat, beyonce always on beat.

[DOWNLOAD VIDEO]

Buy nowclick here

here

No comments :
Write comments