Monday 20 April 2015

Aother Man killed in South Africa


 Na so the matter be, See another one wey happen people just stand dey observe as dem stab stab this man tilll he go down, na so the Xenophobia matter don be, because the man from Mozambique, their police go just dey dey look the matter no gel at all.

No comments :
Write comments