Tuesday 7 April 2015

Lil wayne drops $51 million law suit against Birdman(cashmoney)


Recently Lilwayne filed against Cash money records and no be small money him talk say dem go give am, $51 million, so people been dey reason the matter say how can person like birdman and wizzy get this kind beef,



















But wetin we come dey hear now be say, dem don settle,as Lil wayne don drop the law suit, make he no change he mind oh, heheheheh he brain can touch

No comments :
Write comments