Yes oh, for my Vampire Daries fans wey dey follow up the series your girl Nina Dobrev aka Elena wants to quit and move on with her life, at leats she don groove the Stefan and Damon before she commot
Although dem talk say dem continue the season seven with out Elena (Nina Dobrev) and fans dey wonder how dem go take do am, but anyhow sha she try...
No comments :
Write comments