Saturday 18 April 2015

Nanny who kidnapped the Orekoya Kids caught

























Yes oh, na so the matter be, shey una been hear the matter wey nanny kidnap this small biys dem, if you dey follow up the matter dem don catch the woman, see am for bottom, she confess wetin she do, who been dey involved with her as she take carry the small small boys 


una don see am? na for Channel news dem show her as she talk wetin really sup for the matter.

No comments :
Write comments