Saturday 18 April 2015

Xenophobia in South Africa


















Xenophobia mean say dislike of or prejudice against people from other countries, as Person wey no like person wey from another country come, so na wetin dey happen for South Africa now so, dem dey kill people wey from another country, many people don die for the matter, dem don dey beg Federal government make dem help bring our people wey dey that side come back house




























Na wetin dey happen for South African now so, dem dey thief for shops and dem dey kill people wey no from there, the matter no gel at all, you see as dem burn person alive, all this one na winsh(witch) behaviour i swear, winsh own even better pass this one




Abeg make dem try, check mate the matter,  e no go well at all, i dey tell you

No comments :
Write comments