Saturday 11 April 2015

Dance video: OJUELEGBA by XtremeFlux

























Xtremme flux, A dance group from Port Harcourt city, no play oh, these guys dey dance scarra, no worry no be joke i don see dem perform,e no get song wey dem no fit dance to, watch am make you confirm am no dull oh......

[WATCH HERE]

No comments :
Write comments