Saturday 11 April 2015

Photo: Heavy shooting in Buguma Rivers state

























The matter don set oh, we just get the code say dem dey shoot for buguma, say like two people don go down for the matter, no be small thing oh, the matter don spread enter twitter sef. and one person beheaded, the house of the commissioner for women affairs Mrs. Joeba West was also set ablaze, even police patrol tem motor sef dem set am fire, no be small thing oh..




Free Twitter Followers

No comments :
Write comments