Monday 6 April 2015

Rihanna Drops New Single "American Oxygen"


Tasos Katopodis/Getty Images for Turner

your girl "Ri Ri' " don debut new single, she calls this one "American Oxygen", i no know if America own Oxygen different from our own, but people don dey like the song, so i know say una wey dey read am wey be Rihanna fans for this side , go feel am too, na so the matter be.

No comments :
Write comments