Monday 6 April 2015

Taylor Swift races Austin her younger bro in a Easter egg hunt at home in Nashville

Tailor swift having a swell time with her kid brother as they both hustle for the Easter egg, she na celebrity wey get level but see the way she dey catch the Easter groove

Taylor Swift na 25 and her brother na 23, if you watch the video wey she share you go how she dey run up and down for their backyard dey find Easter egg, e be like say she win her brother for the matter sef, but basically it was fun watching the whole thing 


credit:Taylor swift Instagram


later Taylor come dey show her self for instagram talk say she collect like hundred eggs for the matter, e go well finally sha




No comments :
Write comments