Monday 6 April 2015

Photos:Kenyan University Attack,Authorities Say Son of Official Was Among Gunmen.

It was really a tragic even that happened in the lives of those Kenyans, i mean what did does students ever do deserve this kind of death


No be small thing, and now them dey talk say  Government official pikin dey among the gunmen wey go shoot shoot for the university, the matter no pure at all, i dey tell as i write am sef e dey pain me reach my bone,



We never talk about one finish, another one go happen, student wey no go find anybody trouble, dem dey their school dey read book then people say dem go kill dem



The Kenyan police dey run things make dem see how the matter go be, 


No comments :
Write comments