Tuesday 7 April 2015

Recording Of Oba of Lagos Threatening the Igbos In Lagos

The matter tire me sha, the Oba of lagos talk say yawa go gas if the Igbo people wey dey that side no vote for Ambode, every body dey provoke for the matter , anyhow sha proof of wetin him talk don fall out...


























Listen here

No comments :
Write comments